|
Mosquito Song (Seun Kuti)
E get one think wey we don dey live with CHORUS: We Africans E get one think wey we don dey live with CHORUS: We Africans Na small matter but na big matter too CHORUS: We Africans Na small matter but na big matter too CHORUS: We Africans This matter don happen to you and me CHORUS: We Africans This matter don happen to you and me CHORUS: We Africans
Na wetin be this matter sef Na wetin be this matter sef Mosquite dey bitin me E bite me I sick for body
E bite me for hand CHORUS: Mosquite dey E bite me for leg CHORUS: Mosquite dey E bite me for ear CHORUS: Mosquite dey Even bite me for mouth CHORUS: Mosquite dey E bite me for face CHORUS: Mosquite dey E bite me for nose CHORUS: Mosquite dey E bite me yansh CHORUS: Mosquite dey Even bite me blo cos CHORUS: Mosquite dey
Ha ra ra ra Tell me now now now now Tell me no now now now now now
We don tire to dey sick We don tire to dey die Every day of every week E dey happen for you eye Na the government of the people No put clean water for the people Na the government of the people No take good care of the people
So I say make una hear Shey na till we die finish una go CHORUS: Stop the malaria Till we die finish una go CHORUS: Stop the corruption Shey na till we die finish una go CHORUS: Stop the malaria Till we die finish una go CHORUS: Stop the corruption
|